Loading...

Market story

You guyz are too much jare. More stories to your brains. But e com be lik sey dollar com dey fall this evening because I hear some people dey call am by 1pm to 2pm dem Aboki dem be dey call am #374.80 but as e com dey reach towards this evening I hear some people calling #374.50 per dollar. But as me I tak see am sey dollar go stil go up tomorrow. Na my own story be this.

Posted by OKWUDIRI STRAIGHTMAN NWALI for PROUDSTARS.BLOGSPOT.COM

Post a Comment

emo-but-icon

Home item

Popular Posts

Contact Us

Name

Email *

Message *